Please FOLLOW & LIKE our PAGE on:  

Chris Morgan – Life Is Sweet (mp3 Download, Lyrics)

0
912
Chris Morgan – Life Is Sweet (mp3 Download, Lyrics)
Chris Morgan – Life Is Sweet

Chris Morgan – Life Is Sweet MP3 Download (Lyrics, MP3)

An Anointed minister of God and Nigerian Gospel minister known as chris morgan delivers a song titled “Life Is Sweet“. He is called to save with music.

Thank you for reading this post, don't forget to subscribe!

Life Is Sweet” is not his first, he has been making songs since his early age, confirmed that he has been making song since he was 15 years old. He has been in full time ministry since 2005 and has also raised numerous gospel stars.

Life Is Sweet” is accessible for streaming and downloading by means of all major computerized outlets around the world.

Download Life Is Sweet MP3 By Chris Morgan (Lyrics, Video)

DOWNLOAD MP3

Lyrics: Chris Morgan – Life Is Sweet

Higher ole oh

Higher ole oh

My life is sweet because of You

Higher ole oh

Higher ole oh

My life is sweet because of You

Higher ole oh

Higher ole oh

My life is sweet because of You

Wetin I dey ask wey You never give me oh

Wetin I dey ask wey You never give me oh

Yes You do am, You do am oh, You do am add jara

You too much oh, You too much oh, You do am add jara

Oh…

You do am oh, You do am oh, You do am add jara

Eh!….

Come on, come on, come on, come on

You do am add jara oh

Wetin I dey ask wey You never give me

Wetin I dey ask wey You never give me

Wetin I dey ask wey You never give me

Oh

Also Download  Natalie Grant – Who Else Mp3 Download (Lyrics)

You do am oh, You do am oh, You do am add jara

Eh!….

Come on, come on, come on, come on

You do am add jara oh

Wetin I dey ask wey You never give me

Wetin I dey ask wey You never give me

Wetin I dey ask wey You never give me

Oh

Wetin I dey ask wey You never give me

You do am add jara

Kiri kata kpokoto

Chachachachachacha cha jara, eh!

Kiri kata kpokoto

Chachachachachacha cha jara, eh!

Kiri kata kpokoto

Chachachachachacha cha jara, eh!

You too much oh, You too much oh, You do am add jara

Yes, You do am oh, You do am oh, You do am add jara

You too much oh, You too much oh, You do am add jara

See me now, see me, see me now

My life e don change oh

I dey talk of the one You do

You do another oh…

I dey talk of the one You do

You do another oh…

I dey talk of the one You do

Also Download  Chris Morgan – Ayaya (mp3 Download, Lyrics)

You do another oh…

What a faithful God You are

What a mighty God You are

You no dey ever fail

You dey always dey on time

What a faithful God You are

What a mighty God You are

Chai, You no dey ever fail

You dey always dey on time

Wetin I dey ask wey You never give me

Wetin I dey ask wey You never give me

Wetin I dey ask wey You never give me

Wetin I dey

Wetin I dey

Wetin I dey

Wetin I dey

Kiri kata kpokoto

Chachachachachacha cha jara, ah

Kiri kata kpokoto

Chachachachachacha cha jara, eh

Higher ole oh

Higher ole oh

My life is sweet because of You

Emi na ore

Na me dey here also

Wetin You dey do

I cant tell it all

Emi na ore

Na me dey here also

Wetin You dey do

I can’t tell it all

Ese o…

Ese o… Baba

Ese o…

Ese o…

Higher ole oh

Higher ole oh

My life is sweet because of You

Thank You Father

Thank You for everything

Higher ole oh

Higher ole oh

Kiri kata kpokoto

Chachachachachacha cha jara, eh

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here