Please FOLLOW & LIKE our PAGE on:  

Ada Ehi – Fire (Mp3 Download, lyrics)

0
768
Ada Ehi – Fire (Mp3 Download, lyrics)
Ada Ehi – Fire

Ada Ehi – Fire MP3 Download (Lyrics, MP4)

Nigerian gospel singer, songwriter, recording and performing artist Ada Ehi released this mind blowing song off her album tagged “Undenied”,

Thank you for reading this post, don't forget to subscribe!

Ada Ehi’s singles have created a whirlwind of sensation all over the world.

Fire” mp3 is accessible for streaming and downloading by means of all major computerized outlets around the world.

Download Fire MP3 By Ada Ehi (Lyrics, Video)

DOWNLOAD MP3

Lyrics: Ada Ehi – Fire

Eh Ahh!
Talk to me Talk to me
No dulling
Talk to me talk to me
(it’s a miracle)
am on fire pesin no dey tire
say no be by power and might
we take dey carry dey higher
I say fire
my God e no dey tire
he bless me say no be by power and might
I take dey carry dey higher
Talk to me talk to me
(it’s a miracle)
Talk to me talk to me
(another miracle)
Now from the start you’ve been there
all along never wrong
You be God the only God
wey no dey fail I’ll testify
only you fit begin my heart desire
you be the reason I’ll always say
Am on fire
pesin no dey tire
say no be by power and might
we take dey carry dey higher
say fire!!
my God e no dey tire
he bless me
say no be by power and might
I take dey carry dey higher(oya)
talk to me talk to me
(it’s a miracle)
talk to me talk to me
(another miracle)
talk to me talk to me
(it’s a miracle)
talk to me talk to me
(another miracle)
as you see me right now(now)
you dey see the miracle now
omo ba nì mì
you know (you know)
say I’m winning everywhere i go
people dey ask how I take dey glow
dey show dey flow

Also Download  Ada Ehi – Carry Me (Mp3 Download, lyrics)


ahh ehh
Am on fire
my God e no dey tire
he bless me no be by power and might
I take dey carry dey higher
fire
my God e no dey tire
he bless no be by power and might
I take dey carry dey higher
talk to me talk to me
(it’s a miracle)
talk to me talk to me
(another miracle)
talk to me talk to me
(it’s a miracle)
talk to me talk to me
(another miracle)
am on fire(it’s a miracle)
fire (a miracle)
am on fire (another miracle)
fire fire am on fire
you say fire you say fire
fire

Also Download  Ada Ehi – EveryTime (Mp3 Download, lyrics)


oya dance eya ehh
dance eya
I say dance eya for me baby eh
talk to me talk to me (it’s a miracle)
talk to me talk to me (another miracle)
talk to me talk to me (it’s a miracle)
talk to me talk to me (another miracle)
talk to me talk to me (it’s a miracle)
talk to me talk to me (another miracle)
I say talk to me talk to me (it’s a miracle)
talk to me talk to me (another miracle)
you know
you know
you know
Am on fire!!

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here