Please FOLLOW & LIKE our PAGE on:  

121Selah – Shoemaker feat. Remii & Sinmidele (Mp3 Download, Lyrics, MP4)

0
119
121Selah – Shoemaker

“Shoemaker ” is another work of art from “121Selah” The award-winning singer in this track praised and worshipped God in a new dimension.

Thank you for reading this post, don't forget to subscribe!

121Selah is a Nigerian Gospel group of singers, and songwriters. Undoubtedly one of the best, 121Selah has become an inspiration to millions of people across the globe. They have been able to win souls for the kingdom of God with his lifestyle and songs.

Download 121Selah – Shoemaker feat. Remii & Sinmidele (Mp3, Lyrics, Video)

Download 121Selah – Shoemaker feat. Remii & Sinmidele (Mp3, Lyrics, Video)

DOWNLOAD MP3

Download 121Selah – Shoemaker Lyrics feat. Remii & Sinmidele

Aboki…shoemaker

Shoemaker shoemaker ..Dem dey call you for here.

Abeg help me stop that shoemaker guy

ooooooooo….

Shoemaker where you dey come fix my shoe

shoe maker where you dey I need you now

I call you because I know say na you fit fix am….na na

Shoemaker where you dey I need you now

Shoemaker where you dey come and fix my shoe

shoemaker where you dey I need you…….. I call you because I know say na you fit fix am na na

I know where you dey I know where to find you.

Also Download  Ty Bello – My Body (Mp3 Download, Lyrics)

Oh oh oh oh…

the point be say na person wey go fix am me I go call oo

Cause na him Sabi the thing well well o…

well well….

I no go carry matter of shoe go give a carpenter na na

cause he no Sabi the work at all o

……

oooooooo…..

Carpenter where you dey come fix my chair carpenter where you dey I need you now.

I call you because I know say na you fix fix am na na….

I know where you dey I know where to find you yes

Oh oh oh oh

the point be say na person wey go fix am me I go call io….

Cause na him Sabi the thing well well o..well well

I no go carry matter of chair go give a shoemaker no no.

Cause he no Sabi the work at all oo

Heart fixer where you dey come fix my heart.

Heart fixer where you dey I need you now

I call you because I know say na you fit fix am na na

Heart fixer where you dey I need you yes…

Heart fixer where you dey….

Heart fixer where you dey come and fix my heart..

Heart fixer where you dey ey ey…

Also Download  Kirk Franklin – A Letter To My Friend (mp3 Download, Lyrics)

Heart fixer where you dey I need you now.

Heart fixer where you dey I need you.

I call you because I know say na you fit fix am na na

oooo

I know where you dey I know where to find you

I know where you dey I know where to find you.

I know where you dey I know where to find you .

I know where you dey I know where to find you oooooo

I know where you dey I know where to find you

oooooo

Oh oh oh oh the point be say na person wey go fix am (me go call o)

cause na him Sabi the thing well well o ..well well

I no go carry matter of heart go give a human o no no

Cause he no Sabi the work at all o

Oh oh oh oh

The point be say na person wey go fix am me I go call o

cause na him Sabi the thing well well o …well well

I no go carry matter of heart go give a human o no no cus he no Sabi the work at all o.

ooooooo…..

ooooooooo…

Heart fixer……….

right now I need you o.

right now I need you oooooo

Heart fixer …….

right now I need you o

right now I need you ooo

oooo

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here